Artificial placentas and wombs fit save di lives of premature babies, but wetin dem suppose consider ethically bifor human trials go start? E sound like plot wey come out straight from bad science ...