Nasa fit launch first crew mission for more dan 50 years as soon as for di first week of February. Di Artemis II mission wey go last for about 10 days, fit carry di astronauts further into space pass ...
Wetin we call dis foto, India first mission to di Sun lift off from di launch pad for Sriharikota on Saturday morning India don launch dia first observation mission to di Sun, just days afta di kontri ...